Relationships Last But Not The Lyrics of Some Naija Artistes

In today’s music talk, we will be talking about artistes that took their statement back in one or two of their songs. Writing evergreen lyrics is not their forte and they’ve clearly shown us with their continuous back and forth.

1. “Pana” to “Finesse”

You remember this song by Tekno


Folake gimme love oo, na you dey catch my shot oo

But Pheelz don talk  say Folake na for the night now oo. Folake don dey do hook up.

Aah finesse!!🤸

2. “Jamb Question” to “Joromi”

Simi probably sang the second song when she realized she couldn’t wait any longer.

Mabi ni JAMB question

to

I give you greenlight tire

Una just dey confuse person

Read also: How to Land Yourself A Relationship

4. “Pick up” to “It Is What It Is”

Be like say Adekunle Gold broke when he sing

Baba God oo, pick up pick up,

cos he don later sing…

Money no dey bring happiness, na when I get money I realise

Read also: 11 Soft Skills You Should Have As A Student.

5. “Aye” to “Assurance”

She no want designers, she no want Ferrari


Be like say love don cost now cos Davido don later talk say

When money enter love, love is sweeter

Kings, focus on yourselves.

Read also: OLD TALENT SHOWS WE COULDN’T GET ENOUGH OF

6. “Don’t Call Me Back” to “Call Me”

Joeboy wey say make girl no call him back don later talk make she call him back

K*nji na your mate!!

7. “Tesinapot” to “Survive”

Jaido P and Olamide wey talk say dey wan chop and run don later talk say dem no fit survive without their loves

Awwwn! Love is in the air, Jaido P and Olamide are breathing fine.

8. “Orente” to “High”

Same Adekunle Gold that sang

orente no dey complain oo

don later talk say…

love is not enough, come to me molowo


Life no balance, everybody just dey oppress broke guys, even Adekunle Gold too?!

9. “Japa” to “Mafo”

Naira Marley said we should run away from trouble. He later change it and said

Mafo, I dey with you

Why life con hard laidis

Incase you missed it: 9 HIT SONGS THAT MADE US LOSE OUR HOME TRAINING

10. “Gentleman” to “Thunder Fire You”

Everybody just dey play with our head. From being her perfect “Gentleman” to “Thunder Fire You”

??!!

It’s funny how Ric Hassani who used to be a lover boy switch side and shepe for his ex, he talk say

Thunder fire You for the lies you told me

Breakfast na national cake, e go touch everybody….

See this life ehn, everything just dey somehow, even our artiste sef no understand.